My people, we don see different scenario where two or more people dem go dey discuss, Party A go think say after the whole discussion wey dem do so, say agreement do dey and dem don get a contract. However, Party B no see am like that.ย
When exactly we fit talk say agreement abi contract don dey between two or more pesin?
ย Find out for this our YARN LAW Podcast episode.
Show more...