Home
Categories
EXPLORE
True Crime
Comedy
Business
Society & Culture
History
Sports
Health & Fitness
About Us
Contact Us
Copyright
Β© 2024 PodJoint
00:00 / 00:00
Sign in

or

Don't have an account?
Sign up
Forgot password
https://is1-ssl.mzstatic.com/image/thumb/Podcasts221/v4/e9/4f/ae/e94fae93-6f04-3fbf-5307-bd6d47c65c4d/mza_16882473148052011092.jpg/600x600bb.jpg
How Una See Am Podcast
Femi and Maazi
120 episodes
4 months ago
Send us a text #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instag...
Show more...
Politics
Education,
Kids & Family,
News
RSS
All content for How Una See Am Podcast is the property of Femi and Maazi and is served directly from their servers with no modification, redirects, or rehosting. The podcast is not affiliated with or endorsed by Podjoint in any way.
Send us a text #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instag...
Show more...
Politics
Education,
Kids & Family,
News
Episodes (20/120)
How Una See Am Podcast
S6 E6: Favor Bank
Send us a text #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instag...
Show more...
4 months ago
43 minutes

How Una See Am Podcast
S6 E5: Emotional Quotient
Send us a text #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W...
Show more...
5 months ago
32 minutes

How Una See Am Podcast
S6 E4: Borrow Borrow
Send us a text #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, ...
Show more...
6 months ago
50 minutes

How Una See Am Podcast
S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
Send us a text #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call...
Show more...
6 months ago
38 minutes

How Una See Am Podcast
S6 E2: ehM ehM ehM
Send us a text #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis li...
Show more...
6 months ago
34 minutes

How Una See Am Podcast
S6 E1: Betting
Send us a text #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment f...
Show more...
7 months ago
46 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E10: Wetin be your 'ship?
Send us a text #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave ...
Show more...
7 months ago
53 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E9: Our Phone, Our Life
Send us a text #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) ...
Show more...
7 months ago
59 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E7: Na health and safety negligence!
Send us a text #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident.... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https:...
Show more...
1 year ago
43 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E8: Teachability
Send us a text #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/Z...
Show more...
1 year ago
46 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E6: Be Vulnerable
Send us a text #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others. #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit al...
Show more...
1 year ago
38 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers
Send us a text #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! β–ΆοΈπŸŽ™οΈ #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365...
Show more...
1 year ago
40 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E4: Wetin be your Routine?
Send us a text #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals. #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link...
Show more...
1 year ago
42 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E3: How yu see MUSIC?
Send us a text #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. πŸ˜ŠπŸ˜‡ #howunaseeampodcast #femiandmaazi Feature: DJ Abass Video on Grammys To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See...
Show more...
1 year ago
53 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E2: Yu be Hoarder?
Send us a text #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump πŸ˜ŠπŸ˜‡ #howunaseeampodcast #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or us...
Show more...
1 year ago
43 minutes

How Una See Am Podcast
S5 E1: Dem Scam us?
Send us a text #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. πŸ˜ŠπŸ˜‡ #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voic...
Show more...
1 year ago
36 minutes

How Una See Am Podcast
S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate
Send us a text #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance πŸ˜ŠπŸ˜‡ #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number...
Show more...
1 year ago
42 minutes

How Una See Am Podcast
S4 E20: Leave the World behind
Send us a text #SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for v...
Show more...
1 year ago
53 minutes

How Una See Am Podcast
S4 E19: Why e dey pain dem?
Send us a text #SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body πŸ˜‚πŸ€£πŸ€­ #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr...
Show more...
1 year ago
57 minutes

How Una See Am Podcast
S4 E18: Tutoring
Send us a text #SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouse Guest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids House To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Pod...
Show more...
1 year ago
49 minutes

How Una See Am Podcast
Send us a text #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instag...