๐๏ธ Episode Explainer (English):
In this episode, we dive deep to show that Pidgin English isnโt โhalf a languageโ at all, it stands strong ๐ช๐ฝ as a complete language spoken by millions. Then we shift to Yoruba culture ๐ถ๐ฅ, breaking down why both Owambe and Owanbe are correct when it comes to party talk ๐พ๐. Expect laughter, good vibes, and some spicy debates on language and culture!
๐๏ธ Episode Explainer: (Pidgin)
Na full gist for this episode! We go show say Pidgin no be โhalf languageโ at all, e dey stand strong ๐ช๐ฝ as one complete language wey millions sabi. Then we waka go Yoruba culture side ๐ถ๐ฅ, break down why Owambe AND Owanbe fit both correct when e reach party talk ๐พ๐. Expect laughter, vibes, and small gbas-gbos on language and culture!