
Dengue Fever don show face for Edo State and e no dey smile at all. Pipo dey sick, hospital don full, and fear dey evri wia.
For dis video, we go run am as signs wey you go see, and how you fit take protect yourself and your pipo.
Na mosquito dey carry di Dengue Fever, no dull o!
If you dey Benin or anywia for Edo, dis gist na for you.
π’ Make you watch am sharp-sharp and share give your people. E fit save life o!
ππ½ Like, drop comment, and subscribe if you dey feel di vibez, updates full ground!