Home
Categories
EXPLORE
True Crime
Comedy
Society & Culture
Business
Sports
History
Music
About Us
Contact Us
Copyright
© 2024 PodJoint
00:00 / 00:00
Sign in

or

Don't have an account?
Sign up
Forgot password
https://is1-ssl.mzstatic.com/image/thumb/Podcasts116/v4/3c/38/ce/3c38ced2-50c6-077c-9261-199211f1dd22/mza_13097853193835003372.jpg/600x600bb.jpg
Pidgin Reviews Podcast
The Bagus NG
18 episodes
6 days ago
For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast. If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for thebagusng@gmail.com or pidginreviewspodcast@gmail.com
Show more...
Books
Arts
RSS
All content for Pidgin Reviews Podcast is the property of The Bagus NG and is served directly from their servers with no modification, redirects, or rehosting. The podcast is not affiliated with or endorsed by Podjoint in any way.
For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast. If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for thebagusng@gmail.com or pidginreviewspodcast@gmail.com
Show more...
Books
Arts
https://d3t3ozftmdmh3i.cloudfront.net/production/podcast_uploaded_episode/5496608/5496608-1613342116996-70f1f8e1c23b3.jpg
Pidgin Reviews Podcast I The Man from Sagamu by Adaora Lily Ulasi
Pidgin Reviews Podcast
11 minutes 50 seconds
4 years ago
Pidgin Reviews Podcast I The Man from Sagamu by Adaora Lily Ulasi
Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread. Apart from dat one, we dey hail o!!!! Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Adaora Lily Ulasi wey write The Man from Sagamu. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #TheBagusNGPRP #AdaoraLilyUlasi #TheManFromSagamu #TheBagusNGPidginReviewsPodcast #MakeWeTokAmAsEDeyHot #TheBagusNG #PidginReviews #AfricasForemostLiteraryHub #Books #Reviews