All content for Pidgin Lawya is the property of PidginLawya and is served directly from their servers
with no modification, redirects, or rehosting. The podcast is not affiliated with or endorsed by Podjoint in any way.
We go break down all dose plenti grammar Wei lawya dey speak to your understanding.
Many people think say na only statutory (Court) marriage na him dem fit do divorce.
For this episode, we go dey talk how do to divorce for customary marriage.
You fit drop any questions wey you get and we go answer you for our email piginlawya@gmail.com thank you.
Pidgin Lawya
We go break down all dose plenti grammar Wei lawya dey speak to your understanding.