Home
Categories
EXPLORE
True Crime
Comedy
Business
Society & Culture
History
Sports
Health & Fitness
About Us
Contact Us
Copyright
© 2024 PodJoint
00:00 / 00:00
Sign in

or

Don't have an account?
Sign up
Forgot password
https://is1-ssl.mzstatic.com/image/thumb/Podcasts115/v4/de/0f/04/de0f0443-eb4a-c420-4ae5-7e44e7e46864/mza_14924767752961417706.jpg/600x600bb.jpg
DARKYDEY IN PIDGIN / MFON ISO PODCAST
Darkydey
88 episodes
5 days ago
Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.
Show more...
Self-Improvement
Education
RSS
All content for DARKYDEY IN PIDGIN / MFON ISO PODCAST is the property of Darkydey and is served directly from their servers with no modification, redirects, or rehosting. The podcast is not affiliated with or endorsed by Podjoint in any way.
Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.
Show more...
Self-Improvement
Education
https://d3t3ozftmdmh3i.cloudfront.net/production/podcast_uploaded_nologo/13549881/13549881-1615633021537-95f77bac89f89.jpg
Make Safety Your Priority
DARKYDEY IN PIDGIN / MFON ISO PODCAST
16 minutes 17 seconds
1 year ago
Make Safety Your Priority

As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your safety and the safety of others, if you are a driver who is taking extreme risk to make extra money, abeg consider other road users. End of the year and Christmas period na dat time of the year wey people dey quick to blame everything on witches and wizards and bad belly people, but you wey dey point fingers at other people, how you dey behave this seasonal period? Am Darkydey...... We wish all our fans and everyone a happy new year 2024 in advance.